Thursday, August 25, 2011

Friend of Mercy Johnson's Husband-to be Speaks out!

When my humble self the one and only Amebor-Anjelar did an investigative story on the never ending drama surrounding Mercy Johnson and her husband to be Odi, some people wey over sabi dey ask wetin concern me
some say my tori no correct, but my tori don trigger something and people finally dey come forward to talk about the vital part wey nobody don hear and one of the people that commented on my story, was a former friend or person wey live with and  know Odi very well. Read his post below because it was even more revealing than my own. Show say the guy know this Odi very well. I translate his original post to English and you can see the Original one after this.


ENGLISH TRANSLATIONS OF THE POST
Amebor-Anjelar you are too much. Everything you said is the basic truth, by the way how did you know all this gist or do you have someone here giving you the gist? I reside in Reggio Emilia since 2001 and still reside here. This Odi you are talking about, I was the first person that took him to work (shoro) when he came to Italy in 2003. Actually he was brought to Italy by a girl that he promised to marry but at the end he dumped the girl. The girl that he later married is called (Adeze same person called LOVELY) her native name. Both of them started their relationship in 2004 and they decided to live together in a village called Coviolo (in Reggio Emilia) from there she became pregnant and Odi (Prince) begged her to keep the pregnancy and she accepted because they did love each other. During the pregnancy Odi (prince) went back to Nigeria without having his resident permit because he stole money from a guy he sells drugs together with. So when LOVELY gave birth he couldn't return to Italy because of papers. He tried 3 times and was deported but at the 4th time he was able to enter Italy. So once again he began his business and impregnated LOVELY again. Then Odi (Prince) arranged with a Canadian citizen named Joan to help him take his wife (LOVELY) to Canada, that was after their wedding at a place called (MODENA) Immediately the wife (LOVELY) left, luck ran against Odi (Prince) and the Police declared him wanted for drug pushing. A friend took him to a neighboring country and from there he went to Nigeria. He is allowed to come back to Italy but he is going in for 4yrs


THE ORIGINAL POST




Anonymous Anonymous said...






August 24, 2011 5:21 PM      AmeborAnjelar,u 2 much everitin wen u yan na d basic truth by d way how u tak knw all d gist abi u get persin 4 here wen e dey load u with odi gist.i dey stay(reggio emilia) since 2001 and still dey here,dis(Odi)wen u dey talk so na me first carry am dey go do (shoro) wen e come 4 2003 even sef na woman first carry come all in d name i go marry u,but at d end he trowey d girl 4 one corner.dis girl wen e marry so her native name na(Adeze)both of dem start their relationship in 2004 and decided to dey stay togeda 4 d village wen dem dey call am coviolo 4 (reggio emilia)frm dere d girl come get bele dis same (Odi) come dey beg make she born d baby d girl come accept base on love,during d pregnacy (odi)come go 9ja without pappers becouse e don tif one guy money wen dem gada work 4 grugs.so wen d girl born e nor dey later e come fit come after dem don deport 3 times d 4th time e come fit enter back again,so frm dere e come start e normal biz again frm dere anoda belle come enter (odi come arrange with a canadian citizen name (joan) to help him carry his wife to canada after d wedding 4 a place called(modena) so immediately d wife don go lucky come run against am police come desleare am wanted for grud pusher a frd come carry am run to neighbouring country frm there e come go 9ja finally e fit come here oh'sorry na 4 gud yrs e go shop 4 prison. August 24, 2011 5:21 PM






1 comment:

Anonymous said...

pls look for something important to do wit yr life . if u dont hv anythings to do or talk abt.